Who dey really gain from shea? Workers for Ghana dey change di answer
As di wọrld top shea exporter dey move to capture more value for house, di workers dey demand—and dey win—a fairer share of di wealth wey dem dey create.